Saturday, 21 March 2015

RealJoke of the Day


9ja is a tough ooooo. Walahi. It is not easy to succeed here in 9ja. Challenges are too much oooo.like you too think of it na, all those gist na, the hustle the stress,the discomfort.
The actors say it,the actresses say,the artist preach it,the President say it and now even DISEASES confirms it.. You think say na lie. Oya check am

1. Polio come 9ja, after much hustle the guy was kicked out.
2.Bird flu come and Nigerians like Gordons chop both the bird and d flu until the flu move.
3. SAS come again, the heat alone make ur guy move.
4. HIV/AIDS  come, all of una know how e end na.. Now sef boys dey purposely dey contact am so them for they use ARV’s to ginga them organs wey done spoil because of cigar.. ;-)
5. Ebola come show again,Chai… Everybody fear finish.. Even pastors come dey preach of the end time pestilence and all that. But how did it end. Nigeria use am get record, so tey US wey bin dey form guy for us come meet us again say them l wan  learn how we drive am.

Chai there is god oo.

Have a nice night, see ya tomorrow. Till then “Be Real”

No comments:

Post a Comment